(Producer: Cess. Songwriter: Falz)
(‘Soft Work’ AUDIO)
Bahd guys
Soft work
Soft work
Abinibi you will
know when we enter it
They say we dey show
gan it’s a damn habit
know when we enter it
They say we dey show
gan it’s a damn habit
We no struggle to
collect best artist
First class no be
who collect extra sheet
collect best artist
First class no be
who collect extra sheet
Give ladies ecstacy
with our expertise
We calling shots but
dem no dey get service
with our expertise
We calling shots but
dem no dey get service
Wen we comot London
we go check Paris
I dey smell envy
I detect malice
we go check Paris
I dey smell envy
I detect malice
I dont care lifestyle
you go fear lavish
Foreign girls in my house
I dey learn Spanish
you go fear lavish
Foreign girls in my house
I dey learn Spanish
And the French girl
tell me je mappelle Gladys
I dey scope omo ele
till some bread vanish
tell me je mappelle Gladys
I dey scope omo ele
till some bread vanish
But no be strain on
my pocket cus we less famished
Ladies love made men
and we established
my pocket cus we less famished
Ladies love made men
and we established
Dem dey con find us
lyk we herbalist
Dey will chop our bobo
its well garnished
lyk we herbalist
Dey will chop our bobo
its well garnished
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
It’s the life we chose
I could have been in chambers
No regrets this one dey pay pass
We get drive we get all the papers
Trust nobody real niggas still scarce
This my party why you wan gate crash
I could have been in chambers
No regrets this one dey pay pass
We get drive we get all the papers
Trust nobody real niggas still scarce
This my party why you wan gate crash
You dey copy kata
you don dey claim razz
cus you ni
o say dat
one na the main cash
You be army robber
your people dey Sars
you don dey claim razz
cus you ni
o say dat
one na the main cash
You be army robber
your people dey Sars
Riches and manner
Cash and etiquette
Mature money and
I ain’t even thirty yet
I know your face but
Cash and etiquette
Mature money and
I ain’t even thirty yet
I know your face but
I can’t remember where we met
Na just courage the
power wey the henney get
Stories that touch
from a real life angle
Na just courage the
power wey the henney get
Stories that touch
from a real life angle
This one’s for the
night I burn
The midnight candle
night I burn
The midnight candle
Emi lo school so
I can be called to bar
Now I’m a rap star
mummy I’m popular
I can be called to bar
Now I’m a rap star
mummy I’m popular
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
Working hard but
we hardly working
When the fine girls
dem start to twerking
we hardly working
When the fine girls
dem start to twerking
You go pause like
duro no gbami gbo
Shori backside amina
Aso o gbami mo
duro no gbami gbo
Shori backside amina
Aso o gbami mo
All this money make
A Nigga fatty bom-bom
We are now big so
we can now pretend
A Nigga fatty bom-bom
We are now big so
we can now pretend
We can now find a
star we can now be friends
But you! you doNT KNOW
know the game intoto
star we can now be friends
But you! you doNT KNOW
know the game intoto
You want to try lucky
maybe you will win lotto
Even real talents
gan still need promo
If you fake your
own death you fit still no blow
Bami wa omo to le
roll play to ni logo
maybe you will win lotto
Even real talents
gan still need promo
If you fake your
own death you fit still no blow
Bami wa omo to le
roll play to ni logo
Omo to yellow bi
sikira toh sindodo
A damsel that
already knows the koko
Cos I don’t have
much power to dey feed zobo
sikira toh sindodo
A damsel that
already knows the koko
Cos I don’t have
much power to dey feed zobo
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
soft work
Yea it’s our work oh
work
it’s our work oh
Tags
LYRICS